Three armed cultist go sht for church today for Enugu (Graphic Photos)

That moment (after one sound slap) wen you realise say you don sht for church



I no know the kind of concorsion this boys take o. They just bust enter Bisalla Road by Roban stores Enugu today dey form Chuck Norris... Mama, papa, children, everybody just dey tire race because of this craze boys.

See fine bad boy, if police no kill dem, dem no go see smokes or toto for at least 3 year.

As people  dey clear, na our police show up (no shaking). You know, those once way dem dey call Operation 'Say No To Crime'. They treat their 4ke up wella. One of dem even quench.



That albino no go ever wake up.






Make una use ya sense take waka this earth mh. One mistake fit change am for you o. Reason am abeg. As the way our Bible and Quran tok; If you live rightous life, you dey fine but if you live sinfully, you got get the result one day.

Comments