Some people disgrace one Prophet O. Obi of the Anchor of Restoration Church wai dey Owufuju Street, Asaba.
They say dem catch am as him dey service another man's wife, so dey parade am around with only em pant and em church sign post. Now wen him picture dey for Internet for almost 3 months, I go advice am to open him church for Ghana and change em name.
Comments
Post a Comment
Na aproko mata be this so make una no over reason am. I wan make una know say; I no fit agree with everytin way people go comment, but that no mean say I no go post am.