Kourtney Kardashian remove cloth for Instagram b’cos of her Poosh

With over 74 million Instgrama profiles following her, the 40 years old Kourtney Kardashianer commot all her dress snap picture post for her Insagram profile. All this she do for publicity for her upcoming brand called Poosh which don already get over 2 million followers before the lunching. Dat means say before pipu even know waytn the label be about, dey don ready to follow am so dey go know dem as the one wey sabi new trend.


In case you no know, she be mother (MILF) but look like cici wen never born. Her move don already start to dey work as many pipu dey wounder waytn Poosh be or dey just dey talk about how every member of their family dey remove cloth too much just to get on new.

 

See the picture where she take for bathroom with a tea cup and Mac laptop to cover her oranges while she cross her leg and properly cover her hair.




Kourtney Kardashian pose without cloths to lunch Poosh brand

Comments