Skip to main content

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

Wicked man beat sense back to his wife because she say "Buhari is working"


Someone for twitter dey claim say her husband beat her up because she say President Buhari dey work.

I me I no trust that claim at all, but na so she talk am. 

This na batter example of domestic violence but due to the hardship for country, some people kon dey hala at de man say he no do well. Dey say he for allow her finish her sentence because even small pikins know say things dey bad more and more. Dey say may be the woman wan say, 'Buhari is working hard to mess up the econoy', or 'Buhari is working hard to frustrate the youths' or 'Buhari is working hard to make the poor and rich poorer'.

Anyway, if you visit mad people home, you go see craze people wai dey comport dem self. You know why? Na because dem dey beat sense back to dem. If dey misbehave, dey go beat dem until dey normal. Even for Celestial ‎Church, dem dey beat craze people until dey normal. So ei fit be say the man notice say em wife don craze (delusional) to say Buhari is working so treat her 4ke up for house (since no money to admist her for hospital or pay tithe).

Comments

Popular posts from this blog

Nigerian popstar Teni pose seductively – Put Miley Cyrus out of business

Teni pose for American Next Top Model Dis big tori don knock as the musician call Teni don start to dey pose in seductive way. She play but may be she no dey play (we for Aproko Report no too sure because she overwight and say he wan join American Top Model TV show). She show her big bakasi and remove her tough like Miley Cyrus. Anyway, enough guys done already volunteer to lash her just incase na kungi dey worry her.

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

 One oga for police wai dey for Tampa, Florida, shoot himself for head some hours after dem bin quarrel with im wife for one hotel.   The Police Department come release bodycam video wey show the time wey Alfredo "Freddy" Ramirez and im wife dey inside their hotel room and police come approach dem.    Ramirez, wey be the Director of Miami-Dade Police Department, e been get one fight with im wife, and she talk say he get "plenty demons from the job." E survive the shooting but e dey for very bad condition for hospital.  

46 years old man fuq him best friend 7 years old (deaf & dumb) pikin.

Mr. Ifeanyi Atogu   The police for Anambra state don nab one 46 years old animal wai dem dey call; Mr. Ifeanyi Atogu of Ofenta Nsugbe in Anambra East LGA of the state. Dem say Ifeanyi enter him padi 7 years old daughter. For inside a statement wai police release through dir spokesman Haruna Mohammed, the police tok say, may be the suspect for don use wayo draw the small girl, den con do her bad say because she be deaf and dumb , he think say she no body go ever know. So na so he use manipulation 'take-advantage' of him own friend pikin wai be only 7 years old. They rush the girl go hospital where the doctor check and confirm say someone true-true don enter the poor child and spoil ‘that place’. Dis animal wai dem dey call Ifeanyi Atogu don confess with him mouth say true-true him do am but he blame devil. He tok say na devil push am? May be the police should call the devil for questioning as Ifeanyi don place serious allegation against the devil. Even though the man do...