Confusion: This man get belly, born pikin, and dey breast feed


‎This bros dey cause confusion say he dey breast feed him pikin. Na later he kon reveal say dem born am as woman but be like to become man so he change him body, and gender (legally).

He dey take medicine wai go let him body change like man with bairbair and man voice. Until he turn 35 and kon dey feel like to born pikin.

Even for Bible, Solomon say, 'life simple but human being kon complicate am'. God abeg o, make I no meet dis kind of craze o!

Comments