One black American guy hear say somebody dey wire him girlfriend for hotal, nahim he carry em phone bust inside the room kon dey video dem.
The bros warn am say "I go shot you o!", de guy say "who shotting epp?!". So the boy just fire am on camera. The guy kon dey shout anyhow because of 'menstrual' pain. This one happen for Facebook LIVE as all him online firends dey watch.
Comments
Post a Comment
Na aproko mata be this so make una no over reason am. I wan make una know say; I no fit agree with everytin way people go comment, but that no mean say I no go post am.