Eric Ansah Andoh na de oga wai lost him John-Thomas |
She beg the man say she no want, but he still open eye for her say him na oga to her so she better arrange make him chop.
Since he no fit read waiten day her mind, she play am as the mumu oga no know de kind craze he dey deal with.
Long story short, she bit his prick as de man fall down yakata (hallaring in pain and fever). The other Fire Officers rush am to hospital while Takyi report herself to police.
Comments
Post a Comment
Na aproko mata be this so make una no over reason am. I wan make una know say; I no fit agree with everytin way people go comment, but that no mean say I no go post am.