The white plastic plate containing her heart. |
I sure say you hear dis one for new (radio and TV) but never see the picture.
Police catch this boy ritualist with fresh human heart, dem be; Nurudeen Adeniyi, 34, Tunde Banjo, 29, Temitope Alaba 20, and Tobi Olukoya , 20, all of dem confessed say na dem do am.
Waiten dem do? Dey kidnap a innocent 16 years old girl from Ago Iwoye area, den dey wan abuse her but she no gree so dey cham her and kill her.
Comments
Post a Comment
Na aproko mata be this so make una no over reason am. I wan make una know say; I no fit agree with everytin way people go comment, but that no mean say I no go post am.