Skip to main content

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

This thief don suffer (Graphic Photo)

When I dey young, dem say, "if you think say you get mind, somebody wen get mind pass you dey".

This BOY theif phone kon run but dem catch am so dey banebeat him face.

You see, him na small boy. No be say na chinese man, na the beating him get na reconstruct his face.
 

Now the kind phone he theif na Nokia touch light! Dem say he snach the phone fron one girl hand kon dey run wen the girl start to hala "thief! thief!!".

Anyway, some of thr mark wai dem him body na old one but this guy see oba sha. I don day fear that comunity because men no get joy for dir. Dem say dis thing happen for
Sierra Leone. Even the people wai dey watch surprise the way dey beat this thief. Dey don hand am over to police.

Second-hand value of that phone na N1500 (I swear to God). Since the thing no get charger ei fit go for 1k.








Today he find out say, ordinry pipul wai dey waka de street dey vex for dir mind.

Comments

Popular posts from this blog

Nigerian popstar Teni pose seductively – Put Miley Cyrus out of business

Teni pose for American Next Top Model Dis big tori don knock as the musician call Teni don start to dey pose in seductive way. She play but may be she no dey play (we for Aproko Report no too sure because she overwight and say he wan join American Top Model TV show). She show her big bakasi and remove her tough like Miley Cyrus. Anyway, enough guys done already volunteer to lash her just incase na kungi dey worry her.

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

 One oga for police wai dey for Tampa, Florida, shoot himself for head some hours after dem bin quarrel with im wife for one hotel.   The Police Department come release bodycam video wey show the time wey Alfredo "Freddy" Ramirez and im wife dey inside their hotel room and police come approach dem.    Ramirez, wey be the Director of Miami-Dade Police Department, e been get one fight with im wife, and she talk say he get "plenty demons from the job." E survive the shooting but e dey for very bad condition for hospital.  

46 years old man fuq him best friend 7 years old (deaf & dumb) pikin.

Mr. Ifeanyi Atogu   The police for Anambra state don nab one 46 years old animal wai dem dey call; Mr. Ifeanyi Atogu of Ofenta Nsugbe in Anambra East LGA of the state. Dem say Ifeanyi enter him padi 7 years old daughter. For inside a statement wai police release through dir spokesman Haruna Mohammed, the police tok say, may be the suspect for don use wayo draw the small girl, den con do her bad say because she be deaf and dumb , he think say she no body go ever know. So na so he use manipulation 'take-advantage' of him own friend pikin wai be only 7 years old. They rush the girl go hospital where the doctor check and confirm say someone true-true don enter the poor child and spoil ‘that place’. Dis animal wai dem dey call Ifeanyi Atogu don confess with him mouth say true-true him do am but he blame devil. He tok say na devil push am? May be the police should call the devil for questioning as Ifeanyi don place serious allegation against the devil. Even though the man do...