Skip to main content

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

Gunmen kidnap school principal, teacher and 4 student for Lagos




Yesterday some gunmen bust enter Igbonla Senior and Junior Model College, wen dey for de outskirts of Epe, and kidnap de vice-principal, the head teacher and four students. Although later, two of the kidnap student manage escape and both the Deputy Governor of Lagos Dr. (Mrs) Idiat Oluranti Adebule,  and The Lagos State Commissioner of Police, Fatai Owoseni put their mouth for the matter.

Eyewitness say early as 8am, about seven kidnappers bust enter the school as everybody dey do assembly for one hall. They come from the Ogbere river wai dey for the back of the school on speed boats, scatter part of the school fence and carry the Principal, Head Teacher and Four Student. Then dey con escape through the same speed boat wai dey carry waka come.





The school




Among the people they kidnap na Lukman Oyerinde, who be the elder brother of the late Olaitan Oyerinde, a former aide to Governor Adam Oshiomhole.


Police later say, na dem resuce the two student wai escape. As Dr. Idiat Oluranti Adebule paid solidarity visit to comfort parent and beg parent to work with police catch the kidnapper.


The Niger State Police Public Relations Officer, DSP Bala Elkana say after two hours of gun battle with the gunmen, dey manage to free two of the student without stray bullet injuring dem. He talk say the police manage wound some of the kidnappers before they escape through bush. He reveal say, the VP of the school call police for help when the gunmen enter the school, that na how the police come show up and even chase the kidnapper free two out of the four abducted children.

File Photo: For left na CP and for left na VP while middle na Governor of Lagos.


Comments

Popular posts from this blog

Nigerian popstar Teni pose seductively – Put Miley Cyrus out of business

Teni pose for American Next Top Model Dis big tori don knock as the musician call Teni don start to dey pose in seductive way. She play but may be she no dey play (we for Aproko Report no too sure because she overwight and say he wan join American Top Model TV show). She show her big bakasi and remove her tough like Miley Cyrus. Anyway, enough guys done already volunteer to lash her just incase na kungi dey worry her.

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

 One oga for police wai dey for Tampa, Florida, shoot himself for head some hours after dem bin quarrel with im wife for one hotel.   The Police Department come release bodycam video wey show the time wey Alfredo "Freddy" Ramirez and im wife dey inside their hotel room and police come approach dem.    Ramirez, wey be the Director of Miami-Dade Police Department, e been get one fight with im wife, and she talk say he get "plenty demons from the job." E survive the shooting but e dey for very bad condition for hospital.  

46 years old man fuq him best friend 7 years old (deaf & dumb) pikin.

Mr. Ifeanyi Atogu   The police for Anambra state don nab one 46 years old animal wai dem dey call; Mr. Ifeanyi Atogu of Ofenta Nsugbe in Anambra East LGA of the state. Dem say Ifeanyi enter him padi 7 years old daughter. For inside a statement wai police release through dir spokesman Haruna Mohammed, the police tok say, may be the suspect for don use wayo draw the small girl, den con do her bad say because she be deaf and dumb , he think say she no body go ever know. So na so he use manipulation 'take-advantage' of him own friend pikin wai be only 7 years old. They rush the girl go hospital where the doctor check and confirm say someone true-true don enter the poor child and spoil ‘that place’. Dis animal wai dem dey call Ifeanyi Atogu don confess with him mouth say true-true him do am but he blame devil. He tok say na devil push am? May be the police should call the devil for questioning as Ifeanyi don place serious allegation against the devil. Even though the man do...