Skip to main content

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

How the illuminati & Nigeraian Scammers are using the new snapchat filter?

In case you no know, the raining mobile app called Snapchat don bring out a new filter wen go make man become woman and woman into men.

De technology na advance and you fit make video and not just picture with it. They want to dey make men know how dey look if dey be woman and all the men wen try am, comort are very beautiful women. Dis na endtime tactics to make men con dey lyk to be woman. Waiten dem dey call transgender or drag-queen for oyinbo land. 

Many pipu don already start to dey test the filter as laughing matter, na just play and em funny die. E no go long before the men go start to dey wear womens cloth because Snapchat done alredy show dem say dey beautiful. E no go long before girls too go start to dey wear men cloth because of dis filter. Tufiakwa.

Yahoo boyz done already start to dey test this feature because dating scam sure pass all oda format for 419. That means say, if you fit find oyinbo wai dey look for love, you go quick make money pass all those Sani Abacha loot format.

Aproko Report tok to one yahoo yahoo, and him say; “I don already start to dey use the filter save foto because I know way in about one month time, dem go put retriction for the filter as too many pipu for done use am take catch mugus”

Comments

  1. WELCOME TO ILLUMINATI,; the Club of the Rich and Famous; is the world oldest and largest fraternity made up of 3 Millions Members.We are one Family under one father who is the Supreme Being. In Illuminati we believe that we were born in paradise and no member should struggle in this world. Hence all our new members are given Money Rewards once they join in order to upgrade their lifestyle.; interested viewers should contact us; on..(ymcmbworldmoney@gmail.com)or call Mr Andrew fore more info..+2349035553397

    ReplyDelete
  2. HELLO
    viewer I'm here to share my testimony on how I finally joined the Illuminati neighborhood and became RICH, FAMOUS AND POWERFUL, I tried my best to become a member of the ward, but was scammed several times, before finally meeting with a testimonial. on the net so I contacted the agent, I was so scared that he would ask me for a lot of money before I could join the hood, but to my greatest surprise he only asked me to buy the items I made and today I am very happy to tell the world that I am rich and I have been able to build many businesses with all this I am having the sum of $ 20 million dollars in my personal account and I am also known throughout the world with the business that the Illuminati gave me and I also have the power to do what I want ... I know many people may be in my lane also looking for help here is your official email: ILLUMINATIBROTHERHOOD5555@GMAIL.COM Whatsapp +3197005033695

    ReplyDelete
  3. HELLO

Post a Comment

Na aproko mata be this so make una no over reason am. I wan make una know say; I no fit agree with everytin way people go comment, but that no mean say I no go post am.

Popular posts from this blog

Nigerian popstar Teni pose seductively – Put Miley Cyrus out of business

Teni pose for American Next Top Model Dis big tori don knock as the musician call Teni don start to dey pose in seductive way. She play but may be she no dey play (we for Aproko Report no too sure because she overwight and say he wan join American Top Model TV show). She show her big bakasi and remove her tough like Miley Cyrus. Anyway, enough guys done already volunteer to lash her just incase na kungi dey worry her.

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

 One oga for police wai dey for Tampa, Florida, shoot himself for head some hours after dem bin quarrel with im wife for one hotel.   The Police Department come release bodycam video wey show the time wey Alfredo "Freddy" Ramirez and im wife dey inside their hotel room and police come approach dem.    Ramirez, wey be the Director of Miami-Dade Police Department, e been get one fight with im wife, and she talk say he get "plenty demons from the job." E survive the shooting but e dey for very bad condition for hospital.  

46 years old man fuq him best friend 7 years old (deaf & dumb) pikin.

Mr. Ifeanyi Atogu   The police for Anambra state don nab one 46 years old animal wai dem dey call; Mr. Ifeanyi Atogu of Ofenta Nsugbe in Anambra East LGA of the state. Dem say Ifeanyi enter him padi 7 years old daughter. For inside a statement wai police release through dir spokesman Haruna Mohammed, the police tok say, may be the suspect for don use wayo draw the small girl, den con do her bad say because she be deaf and dumb , he think say she no body go ever know. So na so he use manipulation 'take-advantage' of him own friend pikin wai be only 7 years old. They rush the girl go hospital where the doctor check and confirm say someone true-true don enter the poor child and spoil ‘that place’. Dis animal wai dem dey call Ifeanyi Atogu don confess with him mouth say true-true him do am but he blame devil. He tok say na devil push am? May be the police should call the devil for questioning as Ifeanyi don place serious allegation against the devil. Even though the man do...