Sometimes I dey wonder how many thins wan kill person for this Africa. You know say that mosquitos way dey bit us now, no be the same as the once way dey bit our ancestors? So the the next time you stay for outside and allow them bit you anyhow (ESPECIALLY PREGNANT MAMAS), just remember all these foto:
One oga for police wai dey for Tampa, Florida, shoot himself for head some hours after dem bin quarrel with im wife for one hotel. The Police Department come release bodycam video wey show the time wey Alfredo "Freddy" Ramirez and im wife dey inside their hotel room and police come approach dem. Ramirez, wey be the Director of Miami-Dade Police Department, e been get one fight with im wife, and she talk say he get "plenty demons from the job." E survive the shooting but e dey for very bad condition for hospital.
Comments
Post a Comment
Na aproko mata be this so make una no over reason am. I wan make una know say; I no fit agree with everytin way people go comment, but that no mean say I no go post am.