Skip to main content

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

Nigerian Doctor go jail because of de kind of blue-film he store for phone (Graphic Photo)




One Nigerian Doctor wai dey practice for Britain don go sht for church. Dr Cyprian Okoro mess up when he receive some yeye blue-film from Whatsapp but no delete dem.

Among the kind of things he store na video of man and snake, woman and dog, woman and horse. The thing wai destroy him chance of forgiveness na when the mumu go store video of two small boys wen no were cloth (Oyinbo no dey play with dat kind matta at all).

Although Okoro denial am say he no know anything about the films, the jury for court no gree, dey say he dey guilty and must go jail (evidence no day lie). Even the judge say dat kind picture no make sence, say he just dey follow due-process if not he for nor waste time send the doctor go jail with immidate-effect.




   
The 55 years old doctor don go jail before. Two years ago, dem jail am for 6 months because one woman say he try to touch her. So that record no help him matta too.

This UK, people too dey go jail over anything. If na Nigerian, dey for don ask am to delete am and the matta go end with warning.

Comments

Popular posts from this blog

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

 One oga for police wai dey for Tampa, Florida, shoot himself for head some hours after dem bin quarrel with im wife for one hotel.   The Police Department come release bodycam video wey show the time wey Alfredo "Freddy" Ramirez and im wife dey inside their hotel room and police come approach dem.    Ramirez, wey be the Director of Miami-Dade Police Department, e been get one fight with im wife, and she talk say he get "plenty demons from the job." E survive the shooting but e dey for very bad condition for hospital.  

46 years old man fuq him best friend 7 years old (deaf & dumb) pikin.

Mr. Ifeanyi Atogu   The police for Anambra state don nab one 46 years old animal wai dem dey call; Mr. Ifeanyi Atogu of Ofenta Nsugbe in Anambra East LGA of the state. Dem say Ifeanyi enter him padi 7 years old daughter. For inside a statement wai police release through dir spokesman Haruna Mohammed, the police tok say, may be the suspect for don use wayo draw the small girl, den con do her bad say because she be deaf and dumb , he think say she no body go ever know. So na so he use manipulation 'take-advantage' of him own friend pikin wai be only 7 years old. They rush the girl go hospital where the doctor check and confirm say someone true-true don enter the poor child and spoil ‘that place’. Dis animal wai dem dey call Ifeanyi Atogu don confess with him mouth say true-true him do am but he blame devil. He tok say na devil push am? May be the police should call the devil for questioning as Ifeanyi don place serious allegation against the devil. Even though the man do...

Buhari Dey Warn NDA: 'Come Talk Or Else!'

‎President Mohammadu Buhari don send warning give the Niger Delta Avengers say make dem talk now or him go show them pepper! He say if dey no agree to talk, he go treat dir 4ke up de way he dey do Boko Haram. In case you no know; The Niger Delta Avengers na militant group way dey show say dey go school. Since dem dey blow up pipelines in protest, dey never kill anybody, they just dey post real words for correct English about waiten dey pain dem. Unlike Boko Haram wai no know why dem dey kill people. But Buhari talk say dey go get the medicine of Boko Haram if dem no stop and come talk with government. Ei dey clear say Buhari never find oil for North as he dey search before. So now ei don put eye again for the Niger Delta oil because na from dir 80% of the country money dey come (even as the very small community wai get this oil dey live in poverty).‎ Dos small community no get light while the oil for thier land dey power big big cities and even Ghana. Even if we ove...