Skip to main content

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

EC Disqualify 13 Out of De 17 People Wen Wan be Ghana President

Right: EC Chairman, Charlotte Osei


‎The Electoral Commission of Ghana (EC) don disqualify 13 out of the 17 people wen wan contest this year election. The commission talk say only four people go fit contest the election.

‎EC Chairperson, Charlotte Osei, say de disqualified candidates not meetup to some of the rules. She say some of dem fake their signature, others no get enough signature to contest and some just fill their nomination for anyhow. She also say, some of them put fake information for their form (that na frund) so dey go forward dir matter go police.

Osei give de name of de qualified candidates as: 
John Mahama of the rulling ‎National Democratic Congress (NDC),

Nana Akufo-Addo of de main opposition New Patriotic Party (NPP),‎

Ivor Greenstreet of de Convention People's Party (CPP) and‎

Jacob Osei-Yeboah, who be independent candidate without political party.



‎Ghana  go do dir election on December 7th, 2016 wen dem go try to elect a new president and 275 Members of Parliament.

Comments

Popular posts from this blog

Nigerian popstar Teni pose seductively – Put Miley Cyrus out of business

Teni pose for American Next Top Model Dis big tori don knock as the musician call Teni don start to dey pose in seductive way. She play but may be she no dey play (we for Aproko Report no too sure because she overwight and say he wan join American Top Model TV show). She show her big bakasi and remove her tough like Miley Cyrus. Anyway, enough guys done already volunteer to lash her just incase na kungi dey worry her.

Oga police fire himself for head (for obodo oyinbo)

 One oga for police wai dey for Tampa, Florida, shoot himself for head some hours after dem bin quarrel with im wife for one hotel.   The Police Department come release bodycam video wey show the time wey Alfredo "Freddy" Ramirez and im wife dey inside their hotel room and police come approach dem.    Ramirez, wey be the Director of Miami-Dade Police Department, e been get one fight with im wife, and she talk say he get "plenty demons from the job." E survive the shooting but e dey for very bad condition for hospital.  

46 years old man fuq him best friend 7 years old (deaf & dumb) pikin.

Mr. Ifeanyi Atogu   The police for Anambra state don nab one 46 years old animal wai dem dey call; Mr. Ifeanyi Atogu of Ofenta Nsugbe in Anambra East LGA of the state. Dem say Ifeanyi enter him padi 7 years old daughter. For inside a statement wai police release through dir spokesman Haruna Mohammed, the police tok say, may be the suspect for don use wayo draw the small girl, den con do her bad say because she be deaf and dumb , he think say she no body go ever know. So na so he use manipulation 'take-advantage' of him own friend pikin wai be only 7 years old. They rush the girl go hospital where the doctor check and confirm say someone true-true don enter the poor child and spoil ‘that place’. Dis animal wai dem dey call Ifeanyi Atogu don confess with him mouth say true-true him do am but he blame devil. He tok say na devil push am? May be the police should call the devil for questioning as Ifeanyi don place serious allegation against the devil. Even though the man do...